fido awolowo [remix] şarkı sözleri

I go smoke that ganja until I go blind You go know say I dey ganja all the time Pass me the ganja give me brown rizziler Pass me the ganja light me up so high Take me over, over, I dey cloud so high Fly me up oh, up so high Till I find myself talking with most high Saw some things say me I don dey mad, ooh-whoah Oh he still dey go Leave am, leave am, leave am I think say him don enter that side As I dey let them know weytin dey my mind Some dem take me for a fool yeah Awolọ (oh) awolọwọ (yeah-yeah-yeah) A n fa'gbo lọ (ahn!) Awọlọwọ (awọlowọ) Aye n lọ (ate n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ) Wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ) Mo ti koti kun siwon Me I no mind wetin dem go talk Ewe at'egbo, na the only thing I know Aye n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh) Wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ) Mo ti koti kun siwon Money na the evidence Make dem nor see me finish nai dey make me dey gather every dollar for my every corner Na money first Abeg put am for my pocket I don't wanna hear your story Everybody got something to say Who talk am? Tell me who talk am Say money nor dey give happiness Who talk am? The claro wey I put under my pillow Who touch am? Them affi know it's a spiritual thing, yeah All of girls we are fucking ready Praying to god, jah give me mercy If I'm looking pretty then I bring the party (?) Awolo Ole ole ole (ole ole ole) Who dem catch e be ole (na who dem catch be ole) (?) Now them take us for a fool, ah Awolọ (oh) awolọwọ (yeah-yeah-yeah) A n fa'gbo lọ (ahn!) Awọlọwọ (awọlowọ) Aye n lọ (ate n lọ) bẹbẹ n lọ (bẹbẹ n lọ) Wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ) Mo ti koti kun siwon Me I no mind wetin dem go talk Ewe at'egbo, na the only thing I know Aye n lọ (ahn) bẹbẹ n lọ (oh oh) Wọn ba mi sọ (wọn ba mi sọ) Mo ti koti kun siwon
Sanatçı: Fido
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Fido hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı