g-clef hustle don't stop şarkı sözleri

When i look around me i see hustle dey go See people coming and see dey go Money slow to enter But quick to go To keep this money coming u gat to hustle dey go Hustle don't stop Money gat no bus stop Hustle don't stop Money gat no bus stop Hustle don't stop Money gat no bus stop Hustle don't stop Money gat no bus stop Some people na oga Some dey do yahoo I don't really blame you Wetin man go do? We must get the bars We must shut the bars To my nigga Alex May God bless you You no wan chop alone Your problem na my own They call me G clef For those wey don't know I'm very grateful to all the djs wey dey play my songs To my poor mother Your boy is steady hustling o When i look around me i see hustle dey go See people coming and see dey go Money slow to enter But quick to go To keep this money coming u gat to hustle dey go Hustle don't stop Money gat no bus stop Hustle don't stop Money gat no bus stop Hustle don't stop Money gat no bus stop Hustle don't stop Money gat no bus stop Drink water 2life
Sanatçı: G-Clef
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G-Clef hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı