g-clef koko şarkı sözleri

G clef official Hmmm hmmm hmm I wanna take you round the world I wanna rub you like a lotion Love and affection I wanna take you round the world I wanna rub you like a lotion Love and affection I wanna take you round the world I wanna rub you like a lotion Affection Take you round the world Rub you like a lotion Love and affection Omoge what's your koko ( Egoo) Wetin be ur number ( My number na 442) Wetin be ur number (442) Call you later Omoge what's your koko ( Egoo) Wetin be ur number ( My number na 442) Wetin be ur number (my number na442) Call you later Omoge what's your koko ooo (Ego ego) ur number (442) Na wetin be ur number (My number na 442) Call you later Omoge what's your koko ooo (Kudi ego) ur number (442) Na wetin be ur number (My number na 442) I wan Call you later Ka jo rira wa Fine girl no mary k Na ur kind of beauty men dey appreciate No be the one with time wey dey depreciate Wey their name na beauty but dem no get fine face Omoge wa di iyawo mi o Be my juliet I wan be ur romeo Fall for me girl No dey form for me o If u no gree for me i go go funny o haaaa I fit to go funnnny I no wan go funny I no wan go funny girl I no wan go funny Fine girl no mary k The type of beauty men dey appreciate No be the type wey dey depreciate Wey their name na beauty But dem no get fine face Omoge what's your koko ( Egoo) Wetin be ur number ( My number na 442) Wetin be ur number (my number na442) Call you later Omoge what's your koko ( Egoo ego) Wetin be ur number ( My number na 442) Wetin be ur number (my number na442) Call you later Omoge what's your koko ooo (Ego ego) ur number (442) Na wetin be ur number (My number na 442) Call you later Omoge what's your koko ooo (Kudi ego) ur number (442) Na wetin be ur number (My number na 442) I wan Call you later Ka jo rira wa I love your sweet fine face ( kpo kpo kpo kpo) ( Baby open the door to ur heart make i enter)
Sanatçı: G-Clef
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:21
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G-Clef hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı