g dadi exceptional şarkı sözleri

Haaaaa Chai G dadi say say say Vibes I believe in love I Dey pray for peace As I Dey get money Make I no Rest In Peace Na God Dey show me love Na him Dey give me Highlights My God is able My Aza is stable Many things I wish to know And Many place I want to go I tell nobody Cos I trust nobody Only ur belle nai u know Many things I wish to know And Many place I want to go I tell nobody Cos I trust nobody Only your belle nai you know That's why I Dey do yanga I no want anything wen go Stress my life I no want anything wen go kill my vibe I no want anything wen go Bring me down That's why I Dey do yanga I no want anything wen go Stress my life I no want anything wen go Kill my vibe I no want anything wen go Bring me down Me I wan blow Cos Me I get hope Wetin I go reap me Na Im I Wan sow Where the money Dey na Im I wan go When I Step inna d place Is a Killer man show Hey A killer man show hai There's one who believe that Life Is a struggle so dem face While some see life as a Battle so them fight This life you see my friend is Not a bed of rose So when u fall u pick yourself Nobody go know oh That's why I Dey do yanga I no want anything wen go Stress my life I no want anything wen go Kill my vibe I no want anything wen go Bring me down That's why I Dey do yanga I no want anything wen go Stress my life I no want anything wen go Kill my vibe I no want anything wen go Bring me down Me I wan blow Cos Me I get hope Wetin I go reap me Na Im I Wan sow Where the money Dey na Im I wan go When I Step inna d place Is a Killer man show Hey A Killer man show hai
Sanatçı: G Dadi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:06
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G Dadi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı