g dadi grace şarkı sözleri

G Dadi Say Super Super Una Vibes From way back e don tay Even food to chop nor Dey But God Dey and hope Dey As long both e Dey We OK Man wen broke nothing Dey Funny That's why we all want this Money Steady hustle steady grind I no wan be d fool At 40 Ohh No oo From Grass to Grace (Yeah yeah) More money More blessings Enjoyment fall on me (Yeah) Ohh No oo From Grass to Grace (Yeah yeah) More money More blessings Enjoyment fall on me (Yeah) Me I can't help but wonder How I got this further Past years was hard But bad man made it harder Many pain and struggles All made me stronger I fought through defeat and now I'm a better man see My fan base Dey grow Be like farm filled with beans Many critics around I got dem all erect like a Dick I can't say I've made it But this Jam na big hit Omo no time to do beef Cos my trademark na big ishhh Money too sweet abeg Oh No yeah yeah Oh No yeah yeah Oh No Money too sweet abeg From way back e don Dey Even food to chop nor Dey But God Dey and hope Dey As long both e Dey We OK Man wen broke nothing Dey Funny That's why we all want this Money Steady hustle steady grind I no wan be d fool at 40 Ohh No oo From Grass to Grace (Yeah yeah) More money More blessings Enjoyment fall me (Yeah) Ohh No oo From Grass to Grace (Yeah yeah) More money More blessings Enjoyment fall me (Yeah)
Sanatçı: G Dadi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G Dadi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı