g dadi never şarkı sözleri

G Dadi Say Nor be small thing wen eye don See I keep perfecting my grind low-Key I'll be living my life I'll be living my life I'll be living my life Cos we gats to make the pay Oh boy nor be play play Awon te mi sare wole G Dadi gbede o Oh boy nor be play play Awon te mi sare wole Abeg e make u show love My brother don't go stupid My brother don't go stupid They did worse to me My brother don't go Abeg e make u show love My brother don't go stupid My brother don't go stupid They did worse to me My brother don't go Hmmm mmm I go love I go love nobody pass the way Me I love myself Omo Me I go talk I go talk my mind and I go talk Am as e Dey be Let's talk about Love When life do u dirty Shey the people you call ur own Hope say dem go come? Hope say dem go come? Never Never Never Will I go down Never Never Never Never Never Never Forward Ever Backward Never When the money Dey Dem go show love Wen money no Dey dem go turn Karashika Never Never Never Abeg e make u show love My brother don't go stupid My brother don't go stupid They did worse to me My brother don't go Blessings for my way Sorrow far away Make God nor let Man see Problem wen go give am pain This life too sweet I no fit shout You show me love I show you back They can't stop me I won't give up I'll keep on coming This life too sweet Omo I no fit shout You show me love And I go show you back They can't stop me I won't give up I'll keep on coming Abeg e make u show love My brother don't go stupid My brother don't go stupid They did worse to me My brother don't go Hmmm mmmm I go love I go love nobody Pass the way Me I love myself Omo Me I go talk I go talk my mind and I go talk Am as e Dey be Let's talk about Love When life do u dirty Shey the people you call ur own Hope say dem go come? Hope say dem go come? G Dadi say Vibes
Sanatçı: G Dadi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G Dadi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı