g manny intro (only me) şarkı sözleri

If to say na only me I go like to run am the way me I run am I no go mind that person wey Dey look corner Nobody to border Feeling like a monster Ah ah Nobody go dey arrange me Dey challenge me Na who know me Nobody go sabi me Dey correct me Why you dey correct me Eh eh If you want to know what I feel right now Only me know what I feel right now I go like to do anything right now Nobody Dey wey dey talky right now I no dey see nobody here Nobody here nobody here Because I know only me dey Only me dey here If I like I do as I like Nobody to slander my vibe Onto say only me dey If to say na only me I go like to run am the way me I run am I no go mind that person wey Dey look corner Nobody to border Feeling like a monster Ah ah
Sanatçı: G manny
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G manny hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı