g manny time şarkı sözleri

Sometimes I like to be on my own I know why Person wey call go dey discharge you And that's why Is a bad thing now to dey waist my time I know why So I dey my lane I dey fly my plane E get why I no like to soccum If you like you for come You dey cough Take cough drop Oya no dey mess up Short my time e no pure I like put in effort I'm a good session I got a confession Na you come front Na you rush come Na you call my phone You say don show Pull and roll up Battery no dey low Bad man killa Me I'm on code Na you come front Na you rush come Na you call my phone You say don show Pull and roll up Battery no dey low Bad man killa Me I'm on code But I don't want you To waist my time To waist my time Time Time Time I don't want you To waist my time To waist my time Time Time Time I like my vibe na by fault Naso I come with the sauce I no dey do am by force I no go no gree So come with me I pray make ja protect us I know won lose my focus I talk my tin I comot My skin so dark Bonvita I no like to soccum If you like you for come You dey cough Take cough drop Oya no dey mess up Short my time e no pure I like put in effort I'm a good session I got a confession Na you come front Na you rush come Na you call my phone You say don show Pull and roll up Battery no dey low Bad man killa Me I'm on code I say na you come front Na you rush come Na you call my phone You say don show Pull and roll up Battery no dey low I be Bad man killa Me I'm on code But I don't want you To waist my time To waist my time Time Time Time I don't want you To waist my time To waist my time Time Time Time
Sanatçı: G manny
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G manny hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı