g shegzy sa nle şarkı sözleri

I pledge to Naija my country But wetin man gain without no money? I'm a man, I got bills to settle plenty Bisola left me for Alhaji Cos I find job tire 30k for BSc 30k for BSc Wetin i go use am do? I find job tire 30k for BSc 30k for BSc Wetin i go do? Ko wu mi Kin sa nle Kin sa nle Sa nle Kin sa nle Kin sa nle Kin sa nle Sa nle Kin sa nle Bolanle don ripe to marry (I hope you don marry now) I scope am tire Scope finish She talk sey her friends don marry finish Na the matter we dey settle since Cos I find job tire 30k for BSc 30k for BSc Wetin i go use am do? I find job tire 30k for BSc 30k for BSc Wetin i go do? Ko wu mi Kin sa nle Kin sa nle Sa nle Kin sa nle Kin sa nle Kin sa nle Sa nle Kin sa nle Vanity upon vanity... Is better recited When you get everything (When you get everything) Vanity upon vanity Is sweeter recited When you get everything Everything Eba mi beg Bolanle Eba mi be won kan wa le I don dey process am Let's go to USA Eba mi beg Bolanle Eba mi be won kan wa le I don dey process am Let's fly to USA Ko wu mi Kin sa nle Kin sa nle Sa nle Kin sa nle Kin sa nle Kin sa nle Sa nle Kin sa nle G-Shegzy nah me If to sey corruption no dey I for really like to stay.
Sanatçı: G Shegzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G Shegzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı