g-swagg phase şarkı sözleri

Oluwa What's Up Money No Dey Girlfriend disturb See Missed calls family won discuss Wetting them won talk wey money no go involve Na better life you promise me If na my sin make Oluwa forgive me Sorry for my mistakes can never sorry for being me Can never sorry for being me Steady on my grinding Won le understand me They won see me fall on my knees But I'm standing Many outstanding Tofe outshine me Woni local ni but hope for the Grammy Many haters been dey pretend Dema enemy disguise to be friend Na wetting dem no give they won dey request Too young to relent Me I know devil will regret Lot of Bad things rolling in my head No one cares carry my cross face my fears Boya na family curse Na who can tell Be like make i give up everything come be like spell Osi ma da oh OSi mada ohh Lojo wo ni Akololo kawa pe baba o Hustle pelu pains tears pelu sorrow Lafin hustle Ki omope malo borrow Oluwa What's Up Money No Dey Girlfriend disturb See Missed calls family won discuss Wetting them won talk wey money no go involve Na better life you promise me If na my sin make Oluwa forgive me Sorry for my mistakes can never sorry for being me You know highway is my residence Yes me I'm undefeated So I let nothing fold me Nobody holy Them be dey wonder Shey Ebi npa Abi oti yo ni I'm alive to give God the Glory So Emi gbe Olorun Tobi When the raba No dey Gari Lama n fi Somi Ahhn Nobody care Fam Since when man dey gutter Poor background make man suffer Make Jah Put Things In order Oluwa What's Up Money No Dey Girlfriend disturb See Missed calls family won discuss Wetting them won talk wey money no go involve Na better life you promise me If na my sin make Oluwa forgive me Sorry for my mistakes can never sorry for being me Xpression
Sanatçı: G-swagg
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G-swagg hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı