g-swagg pray şarkı sözleri

Xpression Kosi Eyan Be Ohh Na God Wake up early morning Pray to most high Before me ask for my needs Plenty enemies Some friends are frenemies So me go on my knees and pray No matter them fly Anything them do make their winch no fit catch me Yes me I'm a sinner, I sing to the most high So me ask for forgiveness and pray Baba dariji Moka ori dafidi Mo mo elese nimi Oju tiri titi woni eleje nimi Awon haters yi de nrun elede niyin Baba dakun gbo ebe Cus Omo araye ni'eje Kin ma se eni ti'oni gbo'gbe Ki aye ma tepo si alami Ko rimi ko hala mi Omo oro niwon se kira fun Mama de lo n gbadura fun Ko won rope won sa tirafun As I wake up again Wake up early morning Pray to most high Before me ask for my needs Plenty enemies Some friends are frenemies So me go on my knees and pray No matter them fly Anything them do make their winch no fit catch me Yes me I'm a sinner, I sing to the most high So me ask for forgiveness and pray Elese pray fun Elese Elese n judge elese Pastor n pray fun elese Baba gan oni choice oma dariji elese Plenty enemies Neighborhood or family Tode n bami rin But won le reyin mi I be dey pray lo'ruko Alah Abi jesu All the enemies, Aje ngbo woni level Human being to dey pretend ohh Smile to your face deep down won weaked ohh Ose won bi kowa neaked ohh Kope Monday ni weekend ohh Me I go down on my knees Give thanks Cus God no dey reason all my sins He still dey provide all my needy Wake up early morning Pray to most high Before me ask for my needs Plenty enemies Some friends are frenemies So me go on my knees and pray No matter them fly Anything them do make their wintch no fit catch me Yes me I'm a sinner, I sing to the most high So me ask for forgiveness and pray
Sanatçı: G-swagg
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G-swagg hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı