g-wave my race şarkı sözleri

Ah ah ah ah ah ah ah G wave ooo My nigga make u f*ck of my face I fit to run you over on this race Don't try to play a pit game on my face Take a step make you leave my case Make you no Dey reason about this my way This my way omo na high way You know say growing up was stress No come put another stress for my desk Every man you see na soldier man Looking for civilian dem go colonize Looking for the weak one to victimize Oh my brother no think otherwise World we live in na for the wise No dey hate the people wey dey eat e junk ooo brother make I tell you say the journey e long oo abi you be Johnny Johnny just come Oh my race Oh my race Oh my race Na personal race Oh my race Oh my race Oh my race Na personal race Oh your race Oh your race Oh your race Na personal race Oh my race Oh my race Oh my race Na personal race Verse 2 No go put your life for reversing Oh my bro try to dey do nice thing Make you try strong like Tyson Oh my bro no go loss guild like Samson Some of them wey dey funny funny around Same them dem go sing for your death that thing wey you dey treasure for your heart after your death Dem go take am to their bed My nigga make u f*ck of my face I fit to run you over on this race Don't try to play a pit game on my face Take a step make you leave my case Make you no Dey reason about this my way This my way omo na high way Chorus Oh my race Oh my race Oh my race Na personal race Oh my race oh my race oh my race na personal race Oh your race oh your race oh your race na personal race Oh my race oh my race oh my race na personal race
Sanatçı: G-Wave
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G-Wave hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı