Gabby Records

12 Disciples (feat. TT Fire, Jomezy & Leonine)

gabby records 12 disciples (feat. tt fire, jomezy & leonine) şarkı sözleri

Waka through the cycle i suppose i'm not uwaifo i oppose I get 12 disciples for my condo Follow through my intro This rhythm and the beating dey grow my inspo Like rema I'm vibing to the bad commando Whooaa visionary dey here Gabby's on the way there Follow my parole Whooaa, Bside making waves here Artists on display here Putting on a show Get the info get the info Replay the intro, replay the intro Make dem get the info, get the info All the men dey on movement no be chisco Get the info get the info Replay the intro, replay the intro Make dem get the info, get the info All the men dey on movement no be chisco Woah woah waoh Steady i dey come back with the vibe, why you come dey tell me say you no dey feel me now Shawty yeah, i tell dem say i no wan dey lie Why you come dey tell me say you wan dey inside Step on me, step on me gimme something Wey i need come back with the thing, i tell dem say i fear nothing Way too bad say my guys dem feel me No dey tell me say you know me when i pull up with the vibe I dey tell them say i cannot lie Na they way dey i do things wey dey make dem smile yeah I dey pull up with a different vibe i know Why you come dey tell say me you know me ooh stop I'm a bad boy so i cum nonstop Say the she feel me, na the way i come back with the Tell them say i come back, say na me be the boss Get the info get the info Replay the intro, replay the intro Make dem get the info, get the info All the men dey on movement no be chisco Take it from a guy wey don see the prey hunt the hunter on the map, but na me wey dem dey try discover Niggas now try to put fight before the Cheddar For me it's bread over beef like Don Jazzy bugger So if i no see my alert you know say i go vex But first, make this cana just dey easy my stress I'm blessed, so you no fit see me settle for less Mehn i just wanna make music, I don't care who's the best
Sanatçı: Gabby Records
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:18
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gabby Records hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı