Gabby Records

Genevieve (feat. Sabiboy Magiq, AMLD & Blakboi Tehdi)

gabby records genevieve (feat. sabiboy magiq, amld & blakboi tehdi) şarkı sözleri

Mmmmmmmmm Eba mi ki genny baby o Eba mi ki genny baby o You fine like angeli baby o Caribbean girl She's from Trinidad and Tobago She smokes weed and she likes Tobacco Shawdy too bad so it's hard to let go on an echo Eba mi ki Genny baby o The girl na wahala baby o She fine like Angeli baby o She get wahala baby o See loving you feels like i'm lost in the deepened stuck in a shipwreck It's obvious now i can no longer pretend You break all of my defence Ah Genevieva You chop my eye You chop all of my my liver Ah Genevieva You tiff my gold You break my heart take my silver Ogbeni call farouk cause me i nor dey hear Fit to give you love wey go full a love e bag Oya gimme back to back shey you nor go break my heart baby Wonpe werey ni werey ni Baby nor go reduce my steezeeee Fit to give you love wey go full a love e bag Eba mi kin Genny baby oo Eba mi kin Genny baby ooo She fine like angeli baby oh She fine like angeli baby oooh Baby girl tell me wetin dey sup I send you transport fair i know say you no go come I give you all my love just because money never come You dey shenk the boy, you done dey play badman like ping pong, Tooh For my area na me be King Kong But na you dey burst my brain, you dey make me dey sing sing And i nor go lie e pain me die cause girl i love you die But i still dey your door like baby say what i did wrong, Tooh Genevieve, we had this chemistry Then we made it physics before we got into biology Girl i get these feelings say forever you're a part of me So i go wait for you like say them dey pay me salary Ah Genevieva You chop my eye You chop all of my my liver Ah Genevieva You tiff my gold You break my heart take my silver
Sanatçı: Gabby Records
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gabby Records hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı