gabby records reckless (feat. cifer, amld & emmablow) şarkı sözleri

See, i reckless but i get sense Grinding real hard tryna get a red benz I'm a walking stack of cash, call me money man Steady grinding no sleep, i need the money man Behind smoke and mirrors so many fake friends Thank God for my life and i stay blessed Bad Bitch on me she just dey give me head Steady bombing all night, i'm tryna get the bread Came a long way, would the journey ever end The cannabis wey i smoke e just burst for my head Freshest in the room, drip like a mannequin Oh God please let a nigga win I don't really mean to brag but i'm too fly Smoking weed i can never be too high Make we do make we blow i don too cry Dey play with my squad, you get two life Vibez like fela, call me Bankroller My guys dem proper, i be modern day fela Vibez like fela, call me Bankroller My guys dem proper, i be modern day fela We be coming hard and we coming from the ghetto Big bad boys representing the south oh Shey you know how e goes No come here come act like holy father Niggas backbite when they get a chance to When money come everybody gather As e finish everybody don move Trouble you dey find i go give am to you You dey find my thing for ground wey you nor work for Trouble you dey find e plenty for body I dey move myself with pride i nor fit to f*ck up I'm walking faster to a future Where i be king no confusion You know when i call men go pull up When client pay i go credit funds Trouble you dey find i go give am to you You dey find my thing for ground wey you nor work for Trouble you dey find e plenty for body I dey move myself with pride i nor fit to f*ck up Vibez like fela, call me Bankroller My guys dem proper, i be modern day fela Vibez like fela, call me Bankroller My guys dem proper, i be modern day fela We be coming hard and we coming from the ghetto Big bad boys representing the south oh Vibez like fela, call me Bankroller My guys dem proper, i be modern day fela
Sanatçı: Gabby Records
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gabby Records hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı