Gabby Records

See Me Finish (feat. Spice Priezt, Somawine & Dennixx)

gabby records see me finish (feat. spice priezt, somawine & dennixx) şarkı sözleri

O fele gan Burst inna the place like who carry gun Blow keke ke from Palms Dè junction If my hustle was a movie, e go be High Tension Tough times, low nights, i be my own motivation Cause nobody understand my vibration Na who get na him dem sabi I no know who make that stupid law Na make i dey on ghost mode Make dem nor see me finish, see me finish Na make i dey on a ghost mode Make dem nor see me finish No see me finish Money importanta Under money trees i dey tie my rope Cause after everything is said and done Na where the money go dey, i go Cos na when you get money your face go show Money trees i dey tie my rope Cause after everything is said and done Cos na when you get money your face go show So na where the money go dey i go Assalamu alaikum, waalaikum salam No cause for alarm, make money full caravan Owo bi ti Jagaban, hmm hmm hmm No be mere mouth Mark take grind come turn Zuckerberg Give me the money bag If no be money matter, e no suppose be alignment, Suppose be alignment Ki owo po po po, ki owo po lati Ki owo po po po, owo BTC yeah Owo BTC yeah, long long money till infinity yeah Na make i dey on a ghost mode Make dem nor see me finish No see me finish Money importanta Under money trees i dey tie my rope Cause after everything is said and done Na where the money go dey, i go Cos na when you get money your face go show Money trees i dey tie my rope Cause after everything is said and done Cos na when you get money your face go show So na where the money go dey i go
Sanatçı: Gabby Records
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gabby Records hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı