gad the screamer alamesiegha şarkı sözleri
Yeee boy
Gad The Screamer
Small pikin
But I no fear no man
I play fair and I koba no one
Showboi wey dey pose
And dey ball abum onye oma
Iyê
I happy say we no dey buy oxygen
Half-men for no let us to breath
On that day una go see full movie
Abum onye oma
They want to dey fight
But I no go ever run
And I'm always right
A king is never wrong
They want to dey fight ioo
But I no go ever run ioo
And I'm always right iêê
A king is never wrong
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Iyê
Shele gang
Dem no geti O.T
Always on guard
But they never notice
Stronger by far
And amam agbawa door
If you wan confirm
Chere kai tua down
We go fight
But I no go ever run
And I'm always right
A king is never wrong
They want to dey fight ioo
But I no go ever run ioo
And I'm always right iêê
A king is never wrong
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Alamesiegha
(Alamesiegha)
Ngwanu kai gbawa door
Agidi lo'nlo
Too many things go dey sup
It's a war
Odogwu