gad the screamer do me for mouth şarkı sözleri

Gad The Screamer You know what they say, no smoke without fire I said I want you because you won my heart When I get excited that means you're on my mind And I no fit deny am, I no fit deny am say Plenty man dem for your matter Some wey pass my standard But I buzz you for my capper and you sharpalli answer Plenty man dem for your matter Some wey pass my standard But I buzz you for my capper and you sharpalli answer E no dey do me for mouth o(I go talk am as e be) She no dey run me format iee(I tell them say you sweet) E no dey do me for mouth o(I go talk am as e be) She no dey run me format o(I tell them say you sweet) E no dey do me for mouth o(I talk am as e be) She no dey run me format o(I tell them say you sweet) E no dey do me for mouth o(I go talk am as e be) She no dey run me format o(I go tell them say you sweet) I don't wanna get on Bumble Delete my Hinge Won't be on Tinder no more Any other girls I skip Follow dem boys to the bar,NO Just wanna get high on the things you do baby, because Plenty man dem for your matter Some wey pass my standard But I buzz you for my capper and you sharpalli answer Plenty man dem for your matter Some wey pass my standard But I buzz you for my capper and you sharpalli answer E no dey do me for mouth o(I go talk am as e be) She no dey run me format o(I tell them say you sweet) E no dey do me for mouth o(I talk am as e be) She no dey run me format o(I tell them say you sweet) E no dey do me for mouth o(I talk am as e be) She no dey run me format o(I go tell them say you sweet) E no dey do me for mouth o(I talk am as e be) She no dey run me format o(I go tell them say you sweet) Oh eh Gad The Screamer ODOGWU E no dey do me for mouth o Ehn
Sanatçı: GAD THE SCREAMER
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GAD THE SCREAMER hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı