gad the screamer fake actors şarkı sözleri

Gad The Screamer I don't fake for the mandem And the ones wey dey fake for the mandem I don't see them, no I don't see them, no Original battery, fully charged and steady gassed and I don't feel them, no Me I don't feel them,no I can't fake when I go outside Not a gangster, me I no wan fight But I get goons wey go wan fight All dem gats do na call their price If you understand where I'm from You no fit dey expect me to pretend Me I don't pretend Some of dem be fake actors Speak phoné with their H-Factor Fake posts, fake captions No money and no action Some of dem be fake actors Speak phoné with their H-Factor Fake posts, fake captions No money and no action Small nyansh dey shake(Small nyansh dey shake) Aha, Some of dem for your timeline Dey shame others who cannot do what they can't do And that's not fair You wanna pop bottles cuz your neighbour done pop bottles, Oh, you go learn (I swear, you gonn' learn) I can't fake when I go outside Not a gangster, me I no wan fight But I get goons wey go wan fight All dem gats do na call their price If you understand where I'm from You no fit dey expect me to pretend Me, I don't pretend Some of dem be fake actors Speak phonè with their H-Factor Fake posts, fake caption No money and no action Some of dem be fake actors Speak phonè with their H-Factor Fake posts, fake caption No money and no action Small nyansh dey shake(Small nyansh dey shake) Aha eh Small nyansh dey shake Fake men dey shake, g Ahn Fake men with their fake lives Everyday for porn site But Ayra Starr got wear skirt, una go attack am, e no nice, éh Fake men with their fake actions Aha Gad The Screamer
Sanatçı: GAD THE SCREAMER
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:11
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GAD THE SCREAMER hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı