gad the screamer kim jong un şarkı sözleri

Ekeys Gad The Screamer Odogwu Gorilla wan shine E say monkey no fine But the matter No fit cause fight Cuz for real, Monkey no fine If monkey climb or monkey jump Monkey go see something chop Monkey no dey begi gorilla Before monkey chop Eii I work hard, I work hard I turn up for sundown And I no get time to show some love Cuz emi ki se Valentine Ehen I work hard, I work hard I turn up for sundown And I no get time to show some love Cuz emi ki se Valentine Ooh Kim Jong Un You suppose fear person wey no fear me Kim Jong Un Dem wan try but dem no fit near me Kim Jong Un You suppose fear person wey no fear me Kim Jong Un Oshe Kim Jong Un Odogwu Gad The Screamer Odogwu Now one for the ones who run the show Two for the ones wey get the dough Another one for the good times we had Cuz we done dey hustle long ago. If monkey climb or monkey jump Monkey go see something chop Monkey no dey begi gorilla before monkey chop Eii I work hard, I work hard I turn up for sundown And I no get time to show some love Cuz emi ki se Valentine Ehen I work hard, I work hard I turn up for sundown And I no get time to show some love Cuz emi ki se Valentine Ooh Kim Jong Un You suppose fear person wey no fear me Kim Jong Un Dem wan try but dem no fit near me Kim Jong Un You suppose fear person wey no fear me Kim Jong Un Oshe Kim Jong Un Odogwu
Sanatçı: GAD THE SCREAMER
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:47
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GAD THE SCREAMER hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı