gaga charlzy loving şarkı sözleri

Girl would you be mine oh ya Have been searching all day Have been searching all night Can I make you my woman Anything you wey want baby I go do Show you the love that you never see Ni ko to bafe baby I go shey Anything you want baby I go pay If na Dubai we go fly away e eh This kind loving E dey put me on a low Dey put me on a hold Dey make me wanna This kind loving wey you give me oh Wey you give me Say Na this kind loving E dey put me on a low Dey put me on a hold Dey make me wanna This kind loving wey you give me oh Wey you give me Say Na this kind loving this kind loving This kind loving this kind loving This kind loving this kind loving eh This kind loving this kind loving This kind loving this kind loving This kind loving this kind loving eh Mamacita Can't you see your love is made for me Can't you see Can't you see your love is killing me Can't you see I can't deny Say you dey ask so many questions sometimes girl I can't reply But I get the mind To follow you stay every night and day Player boy now but I can't play games Cause you the only one wey dey make me stay You only one wey dey make me stay for real I nor know wetin you do me ehh The thing dey shark me for body eh I nor mind all my money As long I make you my honey Ni ko to bafe baby I go shey Anything you want baby I go pay If na Dubai we go fly away e eh This kind loving E dey put me on a low Dey put me on a hold Dey make me wanna This kind loving wey you give me oh Wey you give me Say Na this kind loving E dey put me on a low Dey put me on a hold Dey make me wanna This kind loving wey you give me oh Wey you give me Say Na this kind loving this kind loving This kind loving this kind loving This kind loving this kind loving eh This kind loving this kind loving This kind loving this kind loving This kind loving this kind loving eh
Sanatçı: Gaga Charlzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gaga Charlzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı