gaga charlzy na dem şarkı sözleri

All man are the same Na dem All boys are scum Na dem I don't even like him Na dem He's not my kind of guy Na dem I need that dark skin guy Wey tall Wey fresh With a broad shoulder Na dem Guy with big Benz Na dem Guy with Maison Na dem Baby can you send me 2k Na dem I have been sick for two days Na dem But na you dey online You Twerk for 2k giveaway Na dem 12 am for allen Na dem 24 users only one week Na dem Na dem Na dem na dem na dem Na dem Na dem Na dem na dem na dem Na dem Na dem Na dem na dem na dem Na dem Na dem Na dem na dem na dem My blood my blood e nor Dey When money dey blood e go dey When money finish blood go gbeas For poverty blood e nor dey Na dem Attention attention at ease Na dem She's my bestie I see as my sis Na dem She's my pet daughter pls Na dem Baby can you come with your friends Na dem Just netflix and chill Na dem I used to be a boy now I am a girl Na dem O bob you are too risky Na dem You pack three cuban for neck Na dem But all of them Na 2krat Na dem Na dem Na dem Na dem na dem na dem Na dem Na dem Na dem na dem na dem Na dem Na dem Na dem na dem na dem Na dem Na dem Na dem na dem na dem
Sanatçı: Gaga Charlzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gaga Charlzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı