gaga dtr need money şarkı sözleri

Seduction Ga E get this money wey dey for my mind Things that I like are the things that I buy Girl she dey come she dey shake her behind (Her behind, her behind, her behind) This your behind e be satellite Tell my baby make she come make she whine Things that i like are the things that I buy ( that I buy, that I buy, that I buy) E get this money wey dey for my mind Things that I like are the things that I buy Girl she dey come she dey shake her behind ( her behind, her behind, her behind) This your behind e be satellite Tell my baby make she come make she whine Things that I buy are the things that I like ( that I like, that I like) A E dey necessary (ne-ry) Money dey necessary (Ne-ce-ry) E dey necessary (Ne-ce-ry-A) Money dey necessary E dey ne-ces-sa-ry It’s time to win, it’s time to get the cash I want to be in that place that is on my mind want my baby girl to be by my side And we’ll be together, day and night Bring the bag, open am, wetin dey inside Too much money, send me your account number Tell my mama I dey come, i will give her cash I will make her so happy, I will make her proud At a time no other joy,only my mama Her support and prayer made me this very man And when hunger come, she used to feed me na Take care of me and give me good advice When it’s your time, E mean say na you get am na Nothing can stop you, not even devil’s plan God will bless you, just don’t be a lazy man Nepa nor give you light, try on Gen na Met a guy at the other side, he was complaining He said for so long he has been hustling money neva come, e be like money don lost Tell am if e neva come, e need to do more work One two three four, give am back to back when the girl dey shout I like the sound of that When I get money enn this life go sweet me Omo oniovo nime, that is my cousin Listen very well Gaga, I’m still on this money is not everything but you need have it Money is not everything but it’s not just anything It’s a very important something that will give you many things I have a family and they need money My sweet mother she needs money My baby girl she needs money Me myself and I I need money You self You need money All my guys and girls They need money That stuff I want to buy say I need money I wan travel round So I need money Bless me Cus I need money Yes, I need money Like say I dey play whot I need money Yes, I need money E get this money wey dey for my mind Things that I like are the things that I buy Girl she dey come she dey shake her behind (Her behind, her behind) This your behind e be satellite Tell my baby make she come make she whine Things that i like are the things that I buy ( that I buy, that I buy, that I buy) E get this money wey dey for my mind Things that I like are the things that I buy Girl she dey come she dey shake her behind This your behind e be satellite Tell my baby make she come make she whine Things that I buy are the things that I like ( that I like ) A E dey necessary (Ne-ry) Money dey necessary (Ne-ry) E dey necessary (Ne-ry) (A ) Money dey necessary E dey ne-ces-sa-ry Money carry confidence One bullion van in my residence Money na dey do me well Many things I like, I use money get Seduction ( Money dey necessary ) ( E dey ne-ces-sa-ry )
Sanatçı: Gaga Dtr
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gaga Dtr hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı