gapero street chanting şarkı sözleri
Me I no go fall
Base on baba GOD
Mama still dy pray for me
Nobody show me love
Many still dy talk
But the street dy wait for me
Ni gboro awon te mi won dayanmo
Ko si isoro where the money dy I don't know
Me no fear everything I do on God
I still dy chase more blessing me I no go fall
Down on my kneels Mo duro ti oluwa
Early in the morning no so pe fun oluwa
Many still dy hate omo mi o ri won
Still on my grind till I get the bag
When I touch down una go bow down
All of my enemies them go run down
Ni gboro awon te mi won dayanmo
Ko si isoro where the money dy I don't know
Me no fear everything I do on God
I still dy chase more blessing me I no go fall
Bad energy bad energy gone
Down on my kneels Down on kneels GOD
Day every night I dy pray make e JEL for me
Money on my mind money on my mind
Steady on my grind steady on my grind
Everything I dy pray make e stand for me
Ni gboro awon te mi won dayanmo
Ko si isoro where the money dy I don't know
Me no fear everything I do on God
I still dy chase more blessing me I no go fall