garbe j flow şarkı sözleri

Hello where you come from You caught my attention You make a bad man stand attention Me ah loyal fi your government Causing tension in the parliament The way your body just dey roll Be like i take ten shot on a roll Emotions creeping I'm catching feelings What are you cooking I love your seasoning Nobody go know Nobody go know Wetin we go do oo We go do am on a low low Nobody go know Nobody go know Wetin we go do oo We go do am on a low low Treat my body with your nice portion You smelling nice with your fine cologne You carry body we dey fire on Make you fire down Make i bump it up Cuidado piso mojado The floor so wet make you take am easy As you dey put your body pon mi eeeeh Cuidado piso mojado The floor so wet make you take am easy As you dey put your body pon mi eeeh She sabi dance She sabi dance She sabi dance Oroma dance She sabi dance She sabi dance She sabi dance Belly dancer She sabi dance She sabi dance She sabi dance Oroma dance She sabi dance She sabi dance She sabi dance Belly dancer Bring your body closer Ma lo lo far Your carry body fire like a pornstar Whine your body for me on a constant No mind dem Omo no mind dem Whine put your body for me and grind Put your body for me and move Make your body carry the groove No mind dem eehh Whine put your body for me and whine Put your body for me and move Girl you know say fire can't cool No mind dem eehh Hello where you come from You caught my attention You make a bad man stand attention Me ah loyal fi your government Causing tension in the parliament The way your body just dey roll Be like i take ten shot on a roll Emotions creeping I'm catching feelings What are you cooking I love your seasoning Nobody go know Nobody go know Wetin we go do oo We go do am on a low low Nobody go know Nobody go know Wetin we go do oo We go do am on a low low Treat my body with your nice portion You smelling nice with your fine cologne You carry body we dey fire on Make you fire down Make i bump it up Cuidado Piso mojado The floor so wet make you take am easy As you dey put your body pon mi eeeeh
Sanatçı: Garbe J
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Garbe J hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı