garbe j kilonimoshe şarkı sözleri

Ye ye ooo Kilonimoshe oooo wo wo yeah Shogbetinz say nana oooo Call me garbe j Dem dey talku talku my matter Dem dey carry am for head with oshuka Dem dey go back and forth dem dey banter But me i no send dem their mama Anytime i pass dem go luku luku Dem dey talk for my back Dem dey yimu yimu But i gat jah on my side Nothing dem fit do No be you dey feed me So what you can do Kilonimoshe ooo Kilonimoshe Kilonimoshe ooo Kilonimoshe Kilonimoshe ooo kilonimoshe Won ma suro mi leyin oo Kilonimoshe ooo Kilonimoshe Kilonimoshe ooo Kilonimoshe Kilonimoshe ooo kilonimoshe Ko ma suro mi leyin ooo Awon aleyida dem wan stop my shine But dem no fit cos na Kainji dam Me i get vibe And you know i like to chop life oh no Me i can't lose cos i don't snooze And you know say me i get juice Same people wey dem say dem gat you Na the same people wey go try hurt you Dem wan see my low But dey don't know Say me be the baddest combo bad man killer dem know Try violate me and the men dem show In a black benzo Men like king Benzo Izzy baba melo Omo ma sere And i gat god wey dey cover me ooo And i gat god wey dey cover me ooo Kilonimoshe ooo Kilonimoshe Kilonimoshe ooo Kilonimoshe Kilonimoshe ooo kilonimoshe Won ma suro mi leyin oo Kilonimoshe ooo Kilonimoshe Kilonimoshe ooo Kilonimoshe Kilonimoshe ooo kilonimoshe Kon ma suro mi leyin ooo Oohh ooh oohh ooh Me i get god oo I get god oo I get god oo I get god oo I get god oo I get god oo I get god oo I get god oooo uuhh
Sanatçı: Garbe J
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Garbe J hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı