garbe j play şarkı sözleri

Odo odo no dey do me contour Odo odo no dey do me contour Odo odo no dey do me contour Odo odo odo Why you dey take me play like this Play like this Why you dey take me play like this Na you be the one for me Take me play like this Play like this Why you dey take me play like this Say na you be the one for me eh eeeh Na every time I dey think about you girl You always on my mind 100 I no fit lie your body bad I dey reason am all the time On check I know you far from me But this distance no fit kill our vibe oh no Make you call me for face time Make I no lose my mind ahhh Ahhhh ahhhh ahhhh Omo e dey pain me dada Ahhhh ahhhh ahhhh Omo e dey pain me dada Why you dey take me play like this Play like this Why you dey take me play like this Na you be the one for me Take me play like this Play like this Why you dey take me play like this Say na you be the one for me eh eeeh Omo na which one you dey Wetin dey play I no know again ooo Omo the things wey you do Dey scatter my brain Dey cause me migraine oo Kolo If I ever lose you I go need to see doctor oo I dey sing falsetto It's so cold Ahhhh ahhhh ahhhh Omo e dey pain me dada Ahhhh ahhhh ahhhh Omo e dey pain me dada Odo odo no dey do me contour Odo odo no dey do me contour Odo odo Odo uuu nunununanine
Sanatçı: Garbe J
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:24
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Garbe J hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı