gaskillz one bottle şarkı sözleri

Yeh eh eh eh eh Pass me the bottle Oya make i feel alright I just won dey one side koni Me i want to free my mind ye ye Man don hustle brother man must to chop oh The hustle wey you see my guy Omo nah god oh oh Some people dem dey party with you But behind They want to corner your groove Say them dey pray to medusa Make e red for you Make you nor see this day Put my life on the line oh yeh e Wor wor wor I put my life on the rabber You know me so yeh yeh yeh yeh I say pass me one bottle oh Oya make i feel alright I just won dey one side koni Me i want to free my mind yeh yeh I say pass me the bottle oh Oya make i feel alright Me i just won dey one side Me i want to free my mind yeh yeh I say pass me one bottle One bottle one bottle one bottle yeh eh eh I say pass me the bottle The bottle the bottle yeh hey hey eh eh Pass me one bottle oh Oyah make i feel alright Oyah make i feel alright Oyah make i feel alright Oh oh oh oh Wicked world They want to kpia me I nor go lie waliatalia Dem want to finish me Use your iroro Brother make you get sense oh When money dey money nor dey Dem go jakpani Jakpani Friends go show you 99 You go think say all is nice Bros better be careful This guys are badder then the devil I put my life on the line oh eh I put my life on the rabber You know me so yeh yeh yeh yeh I say pass me one bottle oh Oya make i feel alright I just won dey one side koni Me i want to free my mind yeh yeh I say pass me the bottle oh Oya make i feel alright Me i just won dey one side Me i want to free my mind yeh yeh I say pass me one bottle One bottle one bottle one bottle yeh eh eh I say pass me the bottle the bottle the bottle yeh hey hey eh eh Pass me one bottle oh Oyah make i feel alright Oyah make i feel alright Oyah make i feel alright Oh oh oh oh Gaskillz Showboi
Sanatçı: Gaskillz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gaskillz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı