gaskillz vitamin she şarkı sözleri

Hey hey hey Check am nah Comot body For my baby nah legit oh Nah she dey make me dey shamaya ah ahn See my baby nor dey cheat oh She too sabi See her body nah finito When she dey give me the soundtrack ah ahn Me i want am for my crib ooh Your body Touch my body Me i nor go leave you hanging E be sweet Like vitamin c Baby wey dey cure my headache When she go down down When she go down down Uh yeah When she go down down Make she jo proper Me i go dey back it always Owe oh Obaby Owe oh Owe oh Obaby Owe oh I know it I know it You want it right now Obaby Obaby Come get it now now This loving This loving E nor be lie now This kind thing way dey make man dey looseguard Oyah come hold me down now If i put it on you You go like now ah ahn My sexy diana Come twerk it for me like rihanna Your body Touch my body Me i nor go leave you hanging E be sweet Like vitamin c Baby wey dey cure my headache When she go down down When she go down down Uh yeah When she go down down Make she jo proper Me i go dey back it always Your body Touch my body Me i nor go leave you hanging E be sweet Like vitamin c Baby wey dey cure my headache When she go down down When she go down down Uh yeah When she go down down Make she jo proper Me i go dey back it always Ehn ehn Pk Me i go dey back it always oh Ehn ehn Presh kings Owe oh Ehn ehn
Sanatçı: Gaskillz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gaskillz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı