gass after 3 şarkı sözleri

As you see me yuh nuh uh huh huh Yuh Yuh Eko UP! As you see me Baby as you see me so Alpha no dey ski ski But I dey if you need hero I see fire for your waist Stimulate my libido Cos today na today o We go slam like gidigbo There was a caught I know say you sef don soji Say I dey skemp all the juice wey full for your body Temperature rising inner as you drop am for me Mogbe o nwanyi oma you know you my fantasy I need am sharpaly From to one till like after three Shima coke and fantasy I go give you my master key I need am sharpaly From to one till like after three Shima coke and fantasy I go give you my master key Hey manmie Hey my baby Too long Kpo kpo di kpo too strong Gbedu to lo Fa mi mora Sun mo mi o Too long Kpo kpo di kpo too strong Gbedu to lo Fa mi mo ra Sun mo mi o No get another lover onye go'm iwu She calling me boo Ori mi ti wu No be your papa brother no call me uncle Or e go turn kungfu Bae tonight Make we live life tonight Our feelings collide Iye iye iye iye iye As we wind and unwind If I risk am tonight No blame me No blame me Bae you know you my fantasy I need am sharpaly From to one till like after three Shima coke and fantasy I go give you my master key I need am sharpaly From to one till like after three Shima coke and fantasy I go give am my master key Hey mammie Hey my baby Hey mammie Too long Kpo kpo di kpo too strong Gbedu to lo Fa mi mo ra Sun mo mi o Too long Kpo kpo di kpo too strong Gbedu to lo Fa mi mo ra Sun mo mi o Original boo After you na you UPBLOWN!
Sanatçı: Gass
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:26
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gass hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı