gass again şarkı sözleri

Bad man dey here so Gass dey here so UP! Ye One day money go come One day money come e no go back Inside inner life we no jonz am Wetin eyes don see for this Kodak yo Ebele we taking over Currency just dey lie for my sofa And e happen on Thursday Na throwback C'est fi ni na to turn casanova yeah Kele make I see some body Know say you get somebody Wey fit kpai for your matter Kele na sweet saccharine Say she won gimme sharpaly She say he no go kana See your face show and shoe looking shiny From your waist down girl o fe pami The way you whine e dey high me like pami Omo walahi Say make I nice like gongo aso don dey do me again Say make we ball like 94 don dey do me again Counting my blessings na one by one don dey do me again Don dey do me again o Don dey do me again Make thunder fire sapa Na me dey boom shaka Fa ka na cho'm acho Okwi ma fa ka na yo'm ayo Is it real biko tuo'm mbo Life na DJ fiki turn by turn Remember I dey wonder when my turn go come Dey no get the answer Me no thread softly Nigga like me want to gbe money Can't stop me I hustle day by day Dey suffer and grind e go pay one day E dey sweet when you taste the money See my life is a testimony You deserve to dey spend the money And I get melody Spiritual thing wey dey sup more than eyes can see Say make I nice like gongo aso don dey do me again Say make we ball like 94 don dey do me again Counting my blessings na one by one don dey do me again Don dey do me again o Don dey do me again Say make I nice like gongo aso don dey do me again Say make I ball like 94 don dey do me again Counting my blessings na one by one don dey do me again Don dey do me again o UPBLOWN!
Sanatçı: Gass
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gass hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı