gass kdb şarkı sözleri

UP! I no like drama only like it on TV If you get drama I go do the Houdini Got a lot on my plate and you still put fisi Make you my number one oya gimme good reason No be by your body and your face Show me say your waist no be waste My lawyer sef say you such a case You won bottle am at least hide the crates Eko I love you I love you No be shoulder pad na 50 50 you want me I want you And this your love na hustle o You dey involve your struggle o This kind love ko ma ye mi And you know say it's cold outside Cos the kele dem bad And the guys dey hookup with the girls with the wickedest whine Many guys online but e get one nigga wey dey top your chart To avoid breakfast get odeshi wey go cover your heart Cos the kele dem bad Eko Mind you make I remind you Anytime I sight you I just won dey excite you Pretty girls choke for here I no dey eye one Na you I choose when I won ball I be I two Wait what was I doing in your friendzone Say the naked truth when we get home Anything you want na to mention Just say and it's done Stefflon Make the love dey repeat Baby never deceit I got you at the edge of your seat Many kele want make we Bonnie and Clyde But I don commit to my partner in crime Knight in shining armour dey your doorstep I smell heavenly I am God sent You get the kind moves wey dey bust socket But no make wrong move no go turn serpent Because Love you I love you No be shoulder pad na 50 50 you want me I want you And this your love na hustle o You dey involve your struggle o This kind love ko ma ye mi And you know say it's cold outside Cos the kele dem bad And the guys dey hookup with the girls with the wickedest whine Many guys online but e get one nigga wey dey top your chart To avoid breakfast get odeshi wey go cover your heart Cos the kele dem bad Eko Gass Kele dem are badder gan Keke dem are bad Relationship na just vibe and empty promise Cos everybody's fucking everybody UPBLOWN!
Sanatçı: Gass
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:49
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gass hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı