gass opportunity şarkı sözleri

Eko Wahhh I know say God grace sufficient Many hustle for stipends Brother man me no pretend Got me grindin on weekends Na to seek for your green pastures Oya drop that your spoon wey dey feed your distractions All I know Sapa go come and go That one na confirm oo Confirm ooo All I see Blessing wey surround me No let am pass you by What you waiting for Opportunity Opportunity Opportunity opportunity Opportunity opportunity No dey play with opportunity Comot for your comfort zone Your responsibility own up Take your chance when it show up Go on soun what's with the hold up Why you come dey dilly dally dilly dally dilly dally People too dey dilly dally dilly dally dilly dally All I know Sapa go come and go That one na confirm oo Confirm ooo All I see Blessing wey surround me No let am pass you by What you waiting for Opportunity Opportunity Opportunity opportunity Opportunity opportunity No dey play with opportunity Yeye yeye No dey rush am na to plan am it is all in you If you calm down you go cash out it is possible Omo one chance na to grab am don't be gullible It is all in you For some people in this life e only comes once No waste am remember where you come from Opportunity The matter no be wetin you go run from Na to focus go pay you in the long run Opportunity Opportunity opportunity opportunity opportunity opportunity yuh Opportunity opportunity opportunity opportunity I don take my opportunity UPBLOWN!
Sanatçı: Gass
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gass hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı