gass phenomenon şarkı sözleri

Oooooooooohhh yeah yeah Oooooooooohhh Big up big up big up To all em lover birds round the world From me yana down to overseas Still believing in love And Holding dem own down Holding em own down real tight All o y'all phenomenon Hmmm Money no be issue Our matter na their issue Dem dey whine make I leave you Abi dey won whine my nipple Friends in your ear but you pay them no mind dem be jealousy people Keep bussin a nigga membrane na the reason why I'm stuck with you They don't what's going on Pass glue how it's holding us And the love for my barnie authentic Vibe wey she carry eccentric If no be fenti she rocking na fendi Carry on with the style you dey go na to see my mama we dey go No dey vouch but I sure say my bae go dey hold me Down down From the couch to the bed bae you know how it's going Down down Pull up pull up pull up pull up pull up Baby me come over Pull up pull up pull up pull up pull up Baby me come over Make me feel alright Girl you na phenomenon Your body na phenomenon Girl you na phenomenon Your body na phenomenon Girl you na phenomenon Your body na phenomenon Girl you na phenomenon Eko na only with you I like to share moments Even though my guys tell me fear woman I opened up and I let you in Cause every good lady needs a gentleman Other girls but none exciting Na you I choose no be rocket science Breakfast in bed I am practical I go serve you like person wey go paripa Boss lady wey get her own too In a class of her own nigga home school You don't even post me on IG She don't need validation like most do Gimme a buzz I go pull up She don off my cloth Three gbosa you too much Eko ti ti ti No dey vouch but I sure say my bae go dey hold me Down down From the couch to the bed bae you know how it's going Down down Pull up pull up pull up pull up pull up Baby me come over Pull up pull up pull up pull up pull up Baby me come over Make me feel alright Girl you na phenomenon Your body na phenomenon Girl you na phenomenon Your body na phenomenon Girl you na phenomenon Your body na phenomenon Girl you na phenomenon
Sanatçı: Gass
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gass hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı