gass soro şarkı sözleri

Ye ye ye yo yo yo In sin na so mama deliver me Cos I'm a born sinner yes I be certainly ye The street they love me for my melody Cos I'm a born winner e dey my destiny ye I need a portion of that Hennessy Gimme vibe ati energy ye I be Ronaldo with the penalty Cos I'm a goal getter e dey my resume ye Greater is the one who's in me Enemies dem go salo Dem ma run plot against me ayy Baba God dey my back o Egbe ti gbe gbe gbe ehee Egbe ti gbe gbe gbe ehee Egbe ti gbe gbe gbe ehee Egbe ti gbe gbe gbeee Bae if na kpa wey u want ka soro Bae if na money u want ka soro owo Bae if na kpa wey u want ka soro Bae if na money u want ka soro owo Omo malo fo fo fo fo fo fo Do doremi fa so so so so Dey for my brain e dey to to to Knock on ur door ko ko ko Omo malo fo fo fo fo fo fo Do doremi fa so so so so Dey for my brain e dey to to to Knock on ur door You gimme loving wey I never see My only remedy number one medicine ye Ride with the boy wey sabi And I put that on everything ye Omo e no easy letting go Even as these kele's many so Omoge u fresh from head to toe Anything u want just let me know My pain killer vibe giver My main nigga haymaker Are u not entertained Oya follow me and quote what I'm saying now Egbe ti gbe gbe gbe ehee Egbe ti gbe gbe gbe ehee Egbe ti gbe gbe gbe ehee Egbe ti gbe gbe gbeee Bae if na kpa wey u want ka soro Bae if na money u want ka soro owo Bae if na kpa wey u want ka soro Bae if na money u want ka soro owo Omo malo fo fo fo fo fo fo Upblown Eko Gass
Sanatçı: Gass
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gass hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı