gastì extra şarkı sözleri
All this love
Yea yea yea
All this love
Yea yea yea yea yea yea yea yea
All this love
Yea eh yea
Say she can't get enough of the boy
Omo your body gidi gangan
I no go play you like gòngon
Every night singing you the tongue song
Mami you gat me long gone
And tonight me and you we on one
Na the way you dey do me
Make me wanna fashi that
The life wey i dey live
You be the one in a million
Wetin you want i go put you on
The only one wey go be the one
A love scene and a vision
If you no mind make i call you mama
I dey for you e go be no drama
Omalicha make I be your banner
And every time wey you say you want
So baby I'll be giving you all
You can get it
If you just say you want it
Oh baby I'll be thinking of
Girl for you I'll be going that extra mile
Na wetin I go give you good love
And everything other thing
That you say you love
Omo mi no dey do me like that o
I know say you dey
Gbadun my kinda love
My kinda love
Maybe we can do it extra extra extra
I love the way you gimme extra extra extra
You got me charging like a tesla tesla tesla
Girl nobody can do it better better better
Yea yea yea yea yea
Baby girl I confess
Na you be the one wey dey ring my bell
With you baby no contesting
The way you dey swing me left and right
I know you no be that kain person
Come make I give you love all night
Make I kiss you and hold you tight
Everything with you is so alright
You gat me high when you go low
You know I wanna be your koko
So anywhere you go I go go mami
I know be nigga wey go give you zobo
So If you no mind make I call you mama
I dey for you e go be no drama
Omalicha make I be your banner
And everytime wey you say you want
So baby I'll be giving you all
You can get it if you just say you want it
Oh baby I'll be thinking of
Girl for you I'll be going that extra mile
Na wetin I go give you good love
And everything other thing
That you say you love
Omo mi no dey do me like that o
I know say you dey gbadun my kinda love
My kinda love
All this love
All this love
Eh eh eh eh eh
All this love
Yea yea yea yea yea yea yea yea
All this love
Yea yea

