gaza danladi eko şarkı sözleri
Oluwa, I wan stay Banana Island you know this
Become a landlord for Ikoyi if you notice
With mansions for Lekki and V.I I pray please
And if e no go too much make my name enter Forbes list I get dream say
One day all man go important, all man go dey get an equal chance
Make our children no come meet the same stance
Wey our system don put us to take dance
If e dey my hand all man go dey jolly
Every child future become bright and sunny maybe then
DJ Cuppy go fit call me honey and as a sure guy I no go play her like Johnny
You know the world go feel my impact
No be big talk make you test me for instance
Though them talk say money sef dey change person
But the things wey I don see be great lesson oh ai oh oh oh ai oh ai
Baba jeka adura mi duro, majekin awon ota dami duro
I hope say you dey hear me sing
Eko... Eko oni baje Eko...
Gbo mi Eko, make your blessings flow reach hello...
Coz I don taste am and the street no easy
Bless me see I know money go fit me
Shebi when life been chase me from home it is you wey receive me
Dem say na here the blow dey
Me sef I touch down
Shey dem been call me say my padi Obi don journey faraway (To the afterlife oo)
I weak, shey him just chat me yesterday
If no be say life na pot of beans
Na why my hommie sign out like this
With all the plans wey we been get to yet unfold
So oh, before you go end my story
Make you make room for me
Because I no escort others come here
Jor baba MI connect me like Nokia ooo ai
It's time for something new
Papa let there be light
And turn my skies to blue
Ooh ooo...
Imole de ooo...
Imole de ooo...
Moni gba gbo ooo..
Moni gba gbo ooo...
The time is here, the time is now
Lead me to your banquet hall...
And solemnly I pray... eh
Eko... Eko oni baje Eko...
Gbo mi Eko, make your blessings flow reach hello...
Coz I don taste am and the street no easy
Bless me see I know money go fit me
Shebi when life been chase me from home it is you wey receive me
Dem say na here the blow dey
Me sef I touch down... Ai
Dem say na here the blow dey me sef I touch down...

