gaza danladi odogwu şarkı sözleri

My name is Gaza (Yaron Danladi) You can call me Odogwu Going in... Go! Shebi I be son of a king You can call me the Prince Shebi the blood of my Papa dey flow in my veins immunity cover me I dey roll like a boss And dem no fit stop me of course Coz omoh, I no be small person If you see me just Holla Odogwu! Cmon! Holla Odogwu Odogwunaya Cmon! Holla Odogwu Odogwu... Shebi lion no dey born goat, omoh I be son of a king like Simba And because he arose now I stay woke Took it all away now am a saint like Finbarr Omoba wole, King don come Your Grace remains till the day your kingdom come We burst into their domain like a dot com Always set the pace for their way we no dey conform Shey you know say small body no be sickness Food wey don done na the bottom be the sweetness I've been steady on this grind over a decade But I know say I go blow shey Oluwa na my witness Pour me water see I dey catch fire I dey raise their tension high shey I be live wire I'm a proof of Grace that never let's go And you can never stop me now even if you try though Shebi I be son of a king You can call me the Prince Shebi the blood of my Papa dey flow in my veins immunity cover me I dey roll like a boss And dem no fit stop me of course Coz omoh, I no be small person If you see me just Holla Odogwu! Cmon! Holla Odogwu Odogwunaya Cmon! Holla Odogwu Odogwu... So make way let the king come through See me beating on my chest like the King Kong Like Nelson Mandela I go live long Marching on in freedom, Halleluyah we dey sing song King of the jungle kamar mufasa Mulki a'garemu takama babu mai kasa Ba abin da zaya taba ni, ya sa ni a'gabar sa Gani na shigo sun para birgima toh wasa wasa They donno we've got the power Spirit mode repping every second on the hour Ain't nobody test am resting on the tower I'm a son not a slave, baki ma ya mani yauwa That's rolling with the squad Am on the winning team na anywhere we dey go Coz I know who I carry I be boss Anybody wey wan try na their lane we dey cross Shebi I be son of a king You can call me the Prince Shebi the blood of my Papa dey flow in my veins immunity cover me I dey roll like a boss And dem no fit stop me of course Coz omoh, I no be small person If you see me just Holla Odogwu! Cmon! Holla Odogwu Odogwunaya Cmon! Holla Odogwu Odogwu...
Sanatçı: Gaza Danladi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gaza Danladi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı