gaza danladi padi şarkı sözleri

I been no fit to call you my friend Now we don beat that level times ten And through every journey you be right there with me Clear my path even to the end Nothing wey dem talk wey I send And me I no dey like to pretend And though they try to shame us my desire is true And I tell them with you I stand Kilon soro... Na me and you wey dey for your Control and still ready for more Assurance cover me omo Dem never know the way we roll Coz I'm feeling you gon gon On your door I keep knocking kon kon And like horn you're pushing me pon pon The loving you give dey make me whole Padi yea Take all of me yea It's is my heart wey you colobi yea Them say you don turn me to dundee yea But me I no mind Padi yea Take all of me yea It's is my heart wey you colobi yea Them say you don turn me to dundee yea But me I no mind I'm always on your mind Something that's hard to find I can't explain it, driving me crazy Oh it is such a vibe You've got me mesmerized Oh now I realize Nowhere feels better, than in your shelter I'll never jeopardize Kilon soro... Na me and you wey dey for your Control and still ready for more Assurance cover me omo Dem never know the way we roll Coz I'm feeling you gon gon On your door I keep knocking kon kon Like horn you're pushing me pon pon The loving you give dey make me whole Padi yea Take all of me yea It's is my heart wey you colobi yea Them say you don turn me to dundee yea But me I no mind Padi yea Take all of me yea It's is my heart wey you colobi yea Them say you don turn me to dundee yea But me I no mind Of your eyes your eyes, your eyes You call me the apple of your eyes And I know you're telling me no lies yea... Your mind, your mind, your mind Everyday I be steady on your mind I've never seen any of your kind.... You know... Yaron Danladi It's your boy Gaza...
Sanatçı: Gaza Danladi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gaza Danladi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı