gb flex camaro money şarkı sözleri
Kenny G
Make my matter no be na monkey dey work o say na bamboo dey chop o
Gb flex camaro ye ye
Make my matter no be na monkey dey work o say na bamboo dey chop o
Have been grinding everyday make I reach the top o
Make I reach the top o
I remember when I get one jean and one top o
One top o ye ye ye
Have been standing on my grind
Have been standing on my grind all night
Have been standing on my grind
Have been standing on my grind all night
Baba loke answer my prayer
Make you stand with me like a soilder
Ota duro pe ni bo mo fe gbe gba
Have been grinding and balling on a low
Agba fufu lo ma pariwo
Mo ma wa okay ti gba ti ba fa ariwo
One million dollar e lo lo ma je ti ba se si naira
Where my helper
Omo ologo mofe gba wire
One million dollar e lo lo ma je ti ba se si naira
Where my helper
Omo ologo mofe gba wire
Money money make money locate me
Blessing blessing make blessing dey find me
Money money make money locate me
Blessing blessing make blessing dey find me
Money money
No money no honey
I want to make it laye yi
Kenny G
E bi ti egbe mi ti na owo ma je na ju ni be o
Gbogbo awon alanu mi kan ma ko oju ija si mi
Baba je ki owo wo le
Baba ko ola wole
Any party kawon temi gbe ori wole
Any place we going ka sa ti ma Jaye
Oya aje mo pe o
Ire mo pe o
Wa bami lo gba o