gbb tizkid ghetto breed şarkı sözleri
Role my blaunt for my base me I feel high
Day by day me I gracias
Life way I live like I roll dice
Double six vit set anytime Mai broda sure die
Ghetto breed buh way too big
So cold outside gat me smoke poly
E never cleaned for they're eye buh e go soon clean
Ama believer and I never sleep on it
Dey no vit quenched my fire
Dey no vit cut my wire
As I Dey hustle and pray e go be cuz ama believer
GoodBhadBoi witdah Vibez Dey no vit quench my fire no doubt
Young dump and broke
Suffering and smiling this life no be joke
You need to be wise bloodah man don't too dull
Try again tomorrow if today ain't work
I don tell mama say me no go poor
As I no wish you bad sey me no go fall
I Stand tall meh I can't s shout
Hustle non stop
If you wan make ham
Suffering and smiling Na life we Dey live
4-44 mo phor ti
No long cap no more long thing
I want no stress no more suffering
Yeah Baba Gbedu wey go blow me
Make I no waste ham do freestyle
Person wey go help me make I no use ham do fipa
Baba no Dey dull me cuz you know say there is no time
Me I no go fake it I'll keep it 100 percent wit ma dwags

