gbeke gi mi şarkı sözleri

Gbeke, Gbeke Make I feel your touch Baby, I need real love I no understand why you can't be my man You dey ask how I am, but you dey treat me like fam You gat me actin foolish, I no sabi what I'm doin La di da, you amuse me, abi na, could we do this Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi So fun mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi So fun mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi So fun mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi So fun mi You want come thru Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi So fun mi You want some new Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi So fun mi You want catch cruise Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi So fun mi You fit choose da groove Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi I go dey wey you dey, I go light up di flame I go love you always, I go spend all my days I go fight for your case, I go run hate away I go please you babe, I go appreciate ya I no understand why you can't be my man You dey ask how I am, but you dey treat me like fam You gat me actin foolish, I no sabi what I'm doin La di da, you amuse me, abi na, could we do this Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi So fun mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi So fun mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi So fun mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi So fun mi You want come thru Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi So fun mi You want some new Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi So fun mi You want catch cruise Gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi So fun mi You fit choose da groove Won't you gi mi, gi mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi Tell me would you gi mi, gi mi, gi mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi Tell me would you gi mi, gi mi, gi mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi Sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
Sanatçı: Gbeke
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gbeke hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı