gbeke hold u tight şarkı sözleri

Oooo, hold u tight Gbeke, Gbeke O my papi baby you d one I nor de send wetin dem talk I only wanna feel ya flavor If you do me good e be enough o Feeling fuzzy like a tellytubby Whenever you lookin at me Shey you chop jazz If you do Bobo e be de work o Hold u tight, I really wanna hold you tight Hold u tight, I really wanna hold you tight Make you come and hold me tight Need you to hold me right Hold you tight, I really wanna hold you tight Baby jo gan, gan gan Anipe baby jo gan gan gan U dey make d girl singi song U don turned me to a bolo gan Baby jo gan, gan gan Anipe baby jo gan gan gan U dey make d girl singi song U don turned me to a bolo gan O my papi i wan tell you sum I no fi let go of ya love When I’m wit u my heart dey jump We meant to be, aint no give up o Feeling fuzzy like a tellytubby Whenever you lookin at me Shey you chop jazz If you do Bobo e be de work o Hold u tight, I really wanna hold you tight Hold u tight, I really wanna hold you tight Make you come and hold me tight Need you to hold me right Hold you tight, I really wanna hold you tight Kona kona kona, selema Kona kona, kona kona, selema Kona kona kona, selema Kona kona, kona kona, selema Kona kona kona, selema Kona kona, kona kona, selema Kona kona kona, selema Kona kona, kona kona, selema I dey go low low Make I grind you slow slow Steady give you some mo mo You know you be the papito I dey go low low Make I grind you slow slow Steady give you some mo mo You know you be the papito Hold u tight, I really wanna hold you tight Hold u tight, I really wanna hold you tight Make you come and hold me tight Need you to hold me right Hold you tight, I really wanna hold you tight Baby jo gan, gan gan Anipe baby jo gan gan gan U dey make d girl singi song U don turned me to a bolo gan Baby jo gan, gan gan Anipe baby jo gan gan gan U dey make d girl singi song U don turned me to a bolo gan Hold u tight, I really wanna hold you tight Hold u tight, I really wanna hold you tight Gan
Sanatçı: Gbeke
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gbeke hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı