g.burner trumpets şarkı sözleri

My God, the world is excited Big shows they book me invited Bad girls de call me for Friday Burn the fire G.Burner is ignited Southside but I still blow outside Your girl said I'm a topic she can never slide Man, I chill for table She de catch the gbedu Man I gotta say When we pulling up, it's always in a foreign Dripping with the sauce whenever I'm performing You know say me be boss I'm always steady balling Y'all can't sleep on me can't even be snoring On my grind everyday Life to me holiday If you talking money to me, better bring it Andale I thank Jah for the blessings and the grace everyday Cause I'm so cool, Guncho be the leader of the school May dem blow my trumpet Tell the world my success May dem know na Jah bless me All the way I de count blessings Do re mi fa so la ti Testimony neighbour will you come and see Mami Papi proud of me Everywhere I go, they jus de hala me Me steady jus de giddem o Shawties tryna slide into my dm o Fakes all around abeg leave dem o No believe dem o Only way is up, and I know my gees they jus wanna pop I show them love, I talk wetin de sup New shit Omo dey don cop They say Guncho na d main thing, I de stand for the top I'm so lit now, haters now wanna be friends Eyen Akwa Ibom out steady setting the trends I don adapt since, babe try recover your sense And when it's time to shut it down, pull in a black Benz May dem blow my trumpet Tell the world my success May dem know na Jah bless me All the way I de count blessings May dem blow my trumpet o Ye Ye Ye o May dem blow my trumpet o Ye Ye Ye o Ye Ye Ye o Ye Ye Ye o Ye Ye Ye o Ye Ye Ye o
Sanatçı: G.Burner
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G.Burner hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı