g.burner we no go gree şarkı sözleri

Yeah Many people dey cry for here Many people dey die for here Many people suffer for here Many people no chop for here Omo na so e dey be Be like say everyday na for thief Be like say our green no green Oluwa come and help your pikin' Wetin dey for my mind fit to fill the page I wonder if this country be my heritage Man de hope say this country go see better days But if I do nothing, wetin' I dey pray We no fit take all this nonsense Me, I no go take am, make I confess So my people, make we stand up To war, make we stand up All my people, come join me sing Bad belle people o We no go gree We no go gree o We no go gree Corrupt politicians We no go gree We no go gree o We no go gree All them promise and fail o We no go gree We no go gree o We no go gree Fake friends and the enemy We no go gree We no go gree o We no go gree Yeah Amen, amen, amen, amen, amen, amen, amen, amen Amen, amen, amen, amen, amen I done seen these wonders People die in numbers Marriage go asunder Economy de under Make we pray to Jah Still we no understand How he go answer We still de do yanga Light issue Water issue E bad say to clean your yansh You no get tissue After you don kpai, who go miss you How many times money even reach you For family to chop egusi soup (Chei) We no fit take all this nonsense Me I no go take am, make I confess So my people make we stand up The enemy de back up All my people come join me sing Bad belle people o We no go gree We no go gree o We no go gree Corrupt politicians We no go gree We no go gree o We no go gree All them promise and fail o We no go gree We no go gree o We no go gree Fake friends and the enemy We no go gree We no go gree o We no go gree Yeah
Sanatçı: G.Burner
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
G.Burner hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı