gceeboi good day şarkı sözleri

Issa good day My guys keep telling me, na me dey give them craze Ajagajigijaga, last last we go dey ok Mio de fi ga gba ga, mo mo pe Oluwa ma se If I no make that raba, tell me wetin be my gain So anyhow wey ah We go make am, we go bigger As I dey pray, mon fa tira Bulki blessings for my nigga Blessings on me I bet you don't miss Shout out to mummy Saying prayers for me E no easy yeah aa But one day we go ball like Kante Where the money, na there I wan dey My brother, no do play play Now or later Tell me one thing Now or later If not money, call me later All of my guy no be hater Put everything on God, ko de phor ti now When im feeling so down, call on my dealer Pour me some drink, pour me tequila And when the money come, we go lavida Local, all of my guy no be local Who be picker, Who be loader Pass me the kpo, make i roll am All night and day, Sheybi na mõñéy my guys dey chase. Issa good day My guys keep telling me, na me dey give them craze Ajagajigijaga, last last we go dey ok Mio de fi ga gba, mo mo pe Oluwa ma se If I no make that raba, tell me wetin be my gain Alll of my day Sheybi na bag all my guys just dey chase Abi We go party all day Joy on joy Oh mama ah
Sanatçı: Gceeboi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:29
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gceeboi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı