gceeboi relate şarkı sözleri

Everyday I dey hustle, Everyday I dey buckle up Sheybi na me wan blow, tell me why I go con give up When I put a call, nobody pick my call Na why I dey hustle and i put all on God So many tear in eye no be fake Aimoye shenking, wey be say man dey face Man sacrificing many things for the pain But nobody know when the hustle go pay Sheybi na my hustle I go hawk till I die And nobody fit dim my light If I fall, I go rise Omo ope go rise again My life is at ease On my ten toes, I have been standing at tease I pray for myself and I pray for my gees Oh lord of mercy, Oya show the mercy So nobody can know Wetin sup on a low Have been doing my things I pray for the raba I no dey for their Mata Shey if I tell you my pains Shey you go fit to relate Don't mind the smile on my face When the boy dey meditate And if you dey hustle all day Doesn't mean your hustle go pay Coz every hustler get ti payday Just dey pray for your day Everyday I dey hustle, Everyday I dey buckle up Sheybi na me wan blow, tell me why I go con give up When I put a call, nobody pick my call Na why I dey hustle and i put all on God So many tear in eye no be fake Aimoye shenking, wey be say man dey face Man sacrificing many things for the pain nobody know when the hustle go pay Sheybi na my hustle I go hawk till I die And nobody fit dim my light If I fall, I go rise Omo ope go rise again E no go over Never give up na the slogan Enter internal from local Wey shawty go dey Wey money go dey So nobody can know Wetin sup on a low Have been doing my things I pray for the raba I no dey for their Mata
Sanatçı: Gceeboi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:09
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Gceeboi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı