gcn ebelebe şarkı sözleri

Lekwa somthing Dey call me GCN no no oh Preay Kudekudekude eh na na na o This love e no go Die baby Cause you know I gat you baby oh If you be witch make you fly me o oh Carry you on my bicycle my baby oh Oh hoo Ebelebe e gbuo Ebelebe e gbuo Ebelebe e gbuo oh oh Han Han Ebelebe e gbuo She say she no fit let me go go go Wahala gbege Nkechi no fit let me go go go Wahala go Dey Ahurun gi na anya I go like make we begin stay together But your mama just want to put as under ohhh Oh no no no no Weda dem like am or not oh oh Me and you go Dey baby bae Maka Chineke obu ngalaba di isu uno mo o Oh baby wetin we go do Shay make we run away eh eh Go obodo oyinbo Your mama and papa no go know oh oh This love e no go Die baby Duro no Cause you know I gat you baby oh OYa duro no If you be witch make you fly me o oh Carry you on my bicycle my baby oh Oh hoo Ebelebe e gbuo Ebelebe e gbuo Ebelebe e gbuo oh oh Han Han Ebelebe e gbuo She say she no fit let me go go go Wahala gbege Nkechi no fit let me go go go Wahala go Dey No stress See mi love no made in Lagos It's gonna be a better time E go Favour us We stand gidigba Like aso rock dem no fit break us Even with their grandma rapper Omo see dem no fit curse us o No matter what baby Dem no fit spoil us oh Baby girl you know say I no fit run away Away eh eh eh Come make I lick you Baby make I give you Like techno old romance Baby tinko tinko oh You be my tiktok baby oh Baby baby o ma bi beji oh Uwaa wa wa This love e no go Die baby Duro no Cause you know I gat you baby oh OYa duro no If you be witch make you fly me o oh Carry you on my bicycle my baby oh Oh hooo Ebelebe e gbuo Ebelebe e gbuo Ebelebe e gbuo oh oh Han Han Ebelebe e gbuo She say she no fit let me go go go Wahala gbege Nkechi no fit let me go go go Wahala go Dey GCN you are murderer
Sanatçı: GCN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GCN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı