gcn faded şarkı sözleri

Ndebude ai Ndebude o Everyday i dey depreciate oh no no If na money be the case I wan know (If na money be the case I wan know) Oh o oh E ya ya ah o Ahhh You gat me feeling to commit suicide oo Ah ahn Fit no know how I'm feeling Cause it's not your shoe size o Girl if you go How I wan take dey my dey o? Tori everything wey I don do Na for you o chai So baby hold it, hold it, hold it I'm addicted to you like moli, moli, moli Give me loving, you're my desire (desire) So tell me what is it you require (require) Tori my shawty leave o, leave o, leave Ahh She wan leave me o, leave me o, leave Hey ah Wetin I go do Where I go go oh oh oh oh Say wetin I go do for your loving girl? It is you that I'm wanting yea So make you stop all this fronting girl Say make we start it all up again Cause I'm feeling like a fool Like who dem use voodoo for o Oh no yeah Oh no yeah Give me loving, you're my desire (my desire) So tell me what is it you require (require) Tori my shawty leave o, leave o, leave Aah She wan leave me o, leave me o, leave Hey ah Wetin I go do Where I go go oh oh oh oh
Sanatçı: GCN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:35
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GCN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı