gcn fake friends şarkı sözleri

Say Jah guide mi from fake fake friends Wey no wan just wish mi well Oor no oo Haya ya ehh ya Say Jah guide mi from fake fake friends Say Dey call mi GCN Wey just wan see my downfall Oor yooor or yooor Wo yo When dem see you dem go holla you But them mind bitter pass kolaqalagbo yo o Me na know why them hating on a clean mind It's God gift my brother man This is divine Bad mind Dey your side when ya conquer When you Dey hustle dem go run far Some man Dey pray make you fall like tanker Take a look at how dem spoil them face like Alanta No let dem call you blood Kolokolo Laugh with you in the front Laugh at you at the back Jah Jah strengthen my focus Like camera dem no fit spoil my focus Kududebude ee Say Jah guide mi from fake fake friends Wey no wan just wish mi well Oor no oo Haya ya ehh ya Say Jah guide mi from fake fake friends Wey just wan see my downfall Oor yooor or yooor Say mi no want dem Some of the bloclaaat dem pretend Say mi no want nobody That be why mi Dey mi lane Coz what them talk about you only Jah know Dem go smile at you Still want to kiss Like them vadoo Ha say Lie lie lie lie lie Dey wanna take my life Dey cyant kill my vibe Jah Jah gat mi side No let dem call you blood Laugh with you in the front Laugh at you at the back Jah Jah strengthen my focus Like camera dem no fit spoil my focus Nor norr oh Say Jah guide mi from fake fake friends Kude de Wey no wan just wish mi well Oor no oo Haya ya ehh ya Say Jah guide mi from fake fake friends Wey just wan see my downfall Oor yooor or yooor Oh lord I pray oo Ee Yeee haaa Ha kududebudebudede oo Oda ha ha da ha Ye ee yee eh eh e he eh Lekwa something
Sanatçı: GCN
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
GCN hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı